Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
The Centre for the Promotion of Private Enterprise (CPPE) don sama message give wi Federal Government say make dem try put body for agriculture and manufacturing business say failure to do so go cos Niger economy betalicious problem.
CPPE Director, Muda Yusuf talk say if goment no take strong action to fix wahala inside agriculture, manufacturing and trade, the country fit still struggle to turn economic growth to better life for ordinary people.
Yusuf add ham talk say cost-of-living go kill the living if federal government no do the needful, create beta policy to sharpen the Niger economy.
Written by: News Author
CPPE economic policy Nigeria GDP Q3 2025
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025