By: Rilwan Agbomeji
Di Western Marine Command Ibafo Lagos don show working again oh, say dem catch 20 sacks of Cannabis Indica wey worth ₦157.8 million for waterway.
According to reports, Customs officers no gree make smugglers waka free, dat dem sabi di hiding place well well.
Untop undate doings with tori pipo on Wednesday, Area Controller of Customs, Western Marine Command, Comptroller Patrick Ntadi , sha praise im team say dem dey serious to stop smuggling and oda yawa.