OBODO NAIJA

Dele Momodu Say Tinubu Fail Beta Style For Osun Election

todayAugust 18, 2026 6

Background
share close

ADC chieftain, Dele Momodu, don describe Gorfnor Ademola Adeleke victory for di Osun gorfnorship election as sabi man doings say oga Presido Bola Tinubu, and di All Progressives Congress, APC nor get level.

Im fry dis mata for TV sit down tuk on Monday, Momodu say di result suppose make APC guige dia guard, if not dem go cry.

Momodu, wey support Adeleke before di election, talk say di contest na mainly between Adeleke and Tinubu influence, but e show say di pipo voice mata.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds