By : Jolayemi Olajide
Nollywood actor wey turn politician, Desmond Elliot don comot body from APC primary election for Surulere 1 House of Assembly seat.
E drop di announcement on Wednesday for Paddington Mini Stadium, Western Avenue, Surulere, Lagos, where di primary election dey happen.
According to am, dem lock am outside, e beg and nobody answer am.