Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don tell Federal High Court for Abuja say dem wan court to take over di 57 properties wey get connection with former Attorney General, Abubakar Malami.
EFCC, through dia lawyers Jibrin Okutepa (SAN) and Ekele Iheanacho (SAN), tuk say, pipo wey dey defend Malami never show good reason to cancel di earlier interim forfeiture order.
Di mata involve Malami, Hajia Bashir Asabe, Abiru’ Rahman Abubakar Malami, plus some companies wey get link to di properties.
EFCC tuk say, di believe be say, all di properties na from illegal activities.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026