By: Rilwan Agbomeji
Chairmo of EFCC, Ola Olukoyede, don open di secret finally oh, say na corruption dey block God blessings wey suppose reach Nigeria.
Im tuk dis konfam tuk for im Christmas message say, na corruption dey stop di country make e reach full potential.
Olukoyede beg Nigerians make dem join hand fight corruption to make Nigeria strong, rich and respected.
Im call on everybody make dem waka together resist bad practices wey dey hold di nation back.