By: Esther Ayoola
Wi Federal Government like commando wey dem be, don do commando rescue movement recue all di 130 school pikins wey jaguda boys kidnap from St. Mary’s Primary and Secondary School for Papiri, Niger State.
Presidential tuktuk, Sunday Dare, ni dey confamate di matter on Sunday, say all di pikin don free and nobody remain for captivity.
E post di update for im official X page with picture of di children after dem regain freedom.
Say na to return dem to dia papa and mama ni don remain.