Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
FIFA don clear matas, say dem nor get plan to replace Iran with Italy for di upcoming World Cup dis summer.
According to football experts, di idea first come from US special envoy Paolo Zampolli wey suggest say Italy suppose take Iran spot for di tournament.
Dis mata don cause plenty argument online because of di war between US, Israel and Iran.
But FIFA president Gianni Infantino still konfamate yesterday, say Iran team go sti enter di world cup, no mata what.
Written by: News Author
FIFA FIFA decision Iran national football team Italy national football team world cup World Cup qualification
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026