Nigeria Governors’ Forum

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Private Sector Cry Out Say N100k Minimum Wage Fit Kill Small Business

By : Joayemi Olajide Private sector pipo don raise alarm say make nobody force dem to pay N100,000 minimum wage like some states dey do. Business groups yarn say na only few big companies fit afford am, while small and medium shops dey suffer inflation, fuel wahala, light bill and customer scarcity. Di warning land as talk dey fly about new general minimum wage, with some governors already lifting workers […]

todayJune 3, 2026 3

Lagos

Governors Forum Tell Oga Presido Dia Plans On State Police

By: Esther Ayoola Naija Governors Forum like dis now say, dem don give dia own idea for di proposed state police to National Security Adviser, Mallam Nuhu Ribadu, wey go carry am go National Assembly. NGF Chairmo wey be Kwara State Governor, Abdulrahman AbdulRazaq, tuk dis one when e meet President Bola Tinubu for im house for Ikoyi, Lagos. AbdulRazaq say tuks on state police sti dey go on with […]

todayMarch 23, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds