By: Rilwan Agbomeji
Oyo State Govo, Seyi Makinde, don condemn di attack wey kill five forest guards for Oloka Village.
E talk say di people wey do am go dance ayagayagayagayo, face justice.
Di Govo press tuk say na cross-border attack ni hapun, and security agencies don dey work to catch di criminals.
E beg residents, especially for Oriire LGA and border areas, make dem remain calm as normalcy don return.