OBODO NAIJA

How First Lady Oluremi Tinubu Land Ogbonge Award For Heath Mata

todayJuly 27, 2026 6

Background
share close

By: Esther Daniel

Nigeria First Lady, Senator Oluremi Tinubu, don receive di Diaspora Health and Humanity Champion Award for di 2026 National Diaspora Merit Awards, wey hold on Sunday.

Say dis award na to thank iya kulikuli based on one or two wey she contribute to health and humanitarian development matas for di obodo naija.

Na Wife of di Vice Presido, Hajiya Nana Shettima, naim carry her mouth tuk thank di Nigerians in Diaspora Commission (NiDCOM) for di honour and talk say di award na call to beta joinbodi doings collaboration between Nigerians for abroad and those for home to improve quality healthcare.
Cue in sound

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds