OBODO NAIJA

How Senator Adeola Take Use 300k Votes Take Win Ogun APC Governorship Ticket

todayMay 22, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Senator wey dey represent Ogun West, Solomon Adeola, don win di APC ticket to contest for di 2027 governorship election for Ogun State.

Oga Chairmo of di primary election committee, Wale Ohu,  naim announce di result for Abeokuta afta Adeola pack 304,055 votes, while his opponent, Abayomi Hunye, get zero vote.

Out of di 305,287 voters wey come out to vote inside di 20 local government areas, almost everybody choose Senator Adeola.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds