Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Eight days after interview with Al Jazeera journalist, Mehdi Hasan, Special Adviser to Presido Bola Ahmed Tinubu, Daniel Bwala tuk say im go do surgery for im throat.
Bwala yarn dis one during one TV siddon tuk wey show on Friday.
For di TV siddon tuk, e respond to how pipo react to di first siddon tuk with Mehdi and how some online pipo bad mouth am.
E sti yarn say e no know whether na ‘Obidient’ people throw dat African thing, but anyhow, e don come back stronger.
Written by: Ridwan Agbomeji
al jazeera Bola Tinubu DANIEL BWALA mehdi hasan throat surgery
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026