Lagos

IGP Disu Vow To Boost Police Power For Kwara State

todayMarch 10, 2026 3

Background
share close

Inspector-General of Police, Olatunji Ridwan Disu, say im go do everything wey dey im power to make police operations strong and stop bandits and kidnappers for Kwara State and across Nigeria.

Disu talk dis one on Monday, when im visit Kwara State Police Headquarters for im first operational visit since dem appoint am as IGP.

According to am, the visit na to meet police officers and important stakeholders for different communities.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app