National

INEC Beg Federal Government Make Dem Increase Money Before 2027 Election

todayJuly 15, 2026 9 3

Background
share close

By Esther Daniel

Oga Chairmo for wi number one election body, INEC, Prof. Joash Amupitan, SAN, don don bring neck comot say make federal gorment increase dia money for 2027 election.

Prof. Amupitan tuk dis one during one courtesy visit to Chairmo  of  wi gorment house pipo wey dey hand money, Dr. Mohammed Bello Shehu, for Abuja.

Im say di visit na to strengthen beta working relationship between the two gornment agencies.

INEC Chairman also explain say things price don go up and dat, dem need dis increase to do beta welfare for dia workers.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds