OBODO NAIJA

INEC Go Start To Dey Share PVCs In Three Days Time

todayOctober 6, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

INEC Chairman, Professor Joash Amupitan, don announce say dem go start to share Permanent Voter Cards (PVCs) for registered voters inside three days time.

Hin yan  dis one for Abuja during meeting with journalists, con explain say di exercise na for pipo wey newly register, shift dia voting place, or replace bad card.

Di commission yarn say dis distribution na part of prep for di upcoming 2027 general elections make everybody fit vote.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds