By: Mariam Ajayi
Iran security chief, Mohsen Rezaei, don tuk say Tehran dey prepare long list of conditions before dem go open Strait of Hormuz.
Qatar Prime Minister don travel go Tehran go beg Iran make dem calm down, but Iran no gree.
Meanwider, US gorment pipo say Iran action na just initial gragra as American naval blockade still tight.
Di mata don turn serious gbas-gbos between Iran and America, as both sides dey stand dia ground.