obodo oyinbo

Iran Rake Say US And Israel Na By-Force Dem Take Recognize Iran Regional Power

todayJuly 6, 2026 9

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Iran parliament tuk, tuk, Mohammad Ghalibaf, don drop a bumbshell say United States and Israel nor get level naim make dem sign agreement to work together.

Ghalibaf yan dis word for meeting with Yemen Vice Presido, Mohammed Al-Nuaimi, as e dey praising dis e achievement, say no level.

E follow talk say di agreement na big political and military failure for America, but na massive win for Iran back-up groups like Hezbollah and di Houthi rebels.

For di end, Ghalibaf  sti agree say America and Israel fit change am oh, if Iran nor behave demselves.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds