Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Iran Revolutionary Guards like dis, don cut chain say if more of dia top Iranian leaders kpai sake of dis war, dem go target big US tech companies like Apple, Google, Meta, Microsoft, Tesla and others.
Say dem drop microsoft word for di workers for these companies make dem avoid office starting Wednesday 8:00 pm Tehran time to save dia life.
Di Iran guards dey claim say, these companies dey help US track and plan assassination of Iranian officials, so dem gatz take action before US go kpai kpai everybody.
Written by: Ridwan Agbomeji
Apple GOOGLE IRAN Meta Microsoft Tesla
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026