By: Esther Ayoola
Say like dis, Israel military don take over di strategic Beaufort Castle for southern Lebanon.
Prime Minister Benjamin Netanyahu call dis one big “turning point” for dia attack on Hezbollah.
Dat Isreal ground troops sti dey move enter deeper, inside Lebanon, pass di original boundary wey be Litani River.
UK, France and Germany don criticize Israel latest military move, while Israel army sti dey tell more people for southern Lebanon make dem evacuate.