Lagos

Lagos APC Konfam Senators Across Dia Three Senatorial Districts

todayMay 19, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Lagos State branch of di All Progressives Congress, don konfam say na dia current senators go sti run di package as senators across di three senatorial districts for 2027.

In fact, Senator Idiat Adebule naim emerge as di APC candidate for Lagos West senatorial district ahead of 2027 general election.

Di primary wey hapun for Agege Stadium show say she win as di only aspirant for di ticket.

Based on di joy of winning, di senior woman Adebule use her mouth Salutate everybody, explain di party plan and how dem plan to complete dia projects.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds