Lagos APC

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos APC Konfam Senators Across Dia Three Senatorial Districts

By: Esther Ayoola Di Lagos State branch of di All Progressives Congress, don konfam say na dia current senators go sti run di package as senators across di three senatorial districts for 2027. In fact, Senator Idiat Adebule naim emerge as di APC candidate for Lagos West senatorial district ahead of 2027 general election. Di primary wey hapun for Agege Stadium show say she win as di only aspirant for […]

todayMay 19, 2026 8

Lagos

Lagos APC Big Men Pick Hamzat As Consensus Candidate For 2027 Governorship Race

By: Esther Ayoola One ogbonge group, wey call dem selves, Governance Advisory Council (GAC), wey be top advisory body of All Progressives Congress for Lagos State, like dis don join force endorse Dr. Kadri Obafemi Hamzat as dem consensus candidate for 2027 governorship election. Chairmo of GAC, Oluyole Olusi, naim convasate dis mata to tori pipo on Tuesday as Govo Babajide Sanwo Olu carry Hamzat go see dem Oluyole say, […]

todayApril 29, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds