By: Rilwan Agbomeji
Lagos branch of di All Progressives Congress (APC) dey vex carry matter for head dat make opposition no dey disturb president Bola Tinubu with “fake politicking and fake wahala” as 2027 dey waka don near.
APC lagos tuk tuk, seye oladejo, ni dey yarn dis one dey talk say dis time no be for confused coalitions or any political experiments.
Di warning follow afta ADC yarn peter obi make e decide, if e wan join any coalition, wey APC believe say na play, play party.
Oladejo add say na serious matter now, and opposition suppose stop dey waste Tinubu time with drama wey no nor make brain.
Dei presidential candidate of Labour Paty and b4 b4 govo of Anambra state govo, Peter Obi, don tuk say Naija no suppose dey poor, no be poverty capital of world, because God don bless us with plenty resources wey dey under our foot and wey dey for sky.
E yarn dis mata for one book launch for inside Abuja wey dey talk about di ogoni experience and how di people there don dey very very courageous.
Obi emphasis say Niger Delta no suppose negotiate with goment but goment suppose dey thank dem for dia idea wey dem get to turn around di country.