Lagos

Lagos CP Olohundare Promise To Remove Taskforce Wey Abuse Go Office

todayMarch 23, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Police Commissioner, Olohundare Jimoh, don tuk now say, e no go hesitate to dissolve any task force wey personnel dey violate human rights.

Jimoh tuk dis one on Saturday as e dey brief journalists for Ikeja headquarters.

Dis come afta one video wey dey online show how traffic officer abuse traffic offender.

But di police oga say nothing show say dem abuse or shame di person say, if dem see any wrong doings dem go arrest di officer demselve.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app