Lagos

Lagos CP Tell Police Recruitment Team To Dey Fair

todayMarch 10, 2026 1

Background
share close

Lagos State Police Commissioner, Olohundare Jimoh, don wire beta call to im recruitment team say make dem dey open, with dia new recruit, ensure fairness and integrity.

Jimoh talk dis one during meeting with di officials wey dey handle recruitment exercise for di police.

Say di exercise na part of nationwide recruitment for 50,000 constables for Nigeria Police Force.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app