Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos gorment don gbab three taskforce boys wey dem dey call “Omotaku” say dem dey harass drivers for Lagos highway
Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, yarn dis for im verified X page on Thursday.
According to Wahab, di Omotaku dey always dey disturb drivers once dia car spoil for Lagos highways, dey force dem to give money or things.
Di gornment catch dem make dem stop dis kind wahala and restore peace for road.
Written by: Ridwan Agbomeji
LAGOS STATE GOVERNMENT task force TOKUNBO WAHAB
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026