Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Lagos State Head of Service, Bode Agoro, don ask public servants make dem start to learn about pension, say e dey improtakpa to avoid confusion later once dem retire.
Agoro tuk dis tuk on Tuesday during Pension Awareness Programme wey Lagos State Pension Commission organize for Public Service Office, Alausa, Ikeja.
E say di programme na serious move to make sure workers for di state wey don retire see di benefit of dia work.
Written by: News Author
Civil Servants Pension Education Lagos Pension Awareness LAGOS STATE GOVERNMENT Lagos State Pension Commission
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025