Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, say like dis now, dem don sign MoU with digital learning company, to bring digital learning to all gornment primary and secondary schools.
Im yarn dis one for him verified X page on Monday.
Say, di MoU go make sure say modern digital learning platforms and Korect infrastructure enter public schools.
Sanwo-Olu sti tuk say, di partnership go hellep students sabi both soft skills and hard skills, learning how to read and write online.
Written by: News Author
BABAJIDE SANWO OLU digital learning Lagos LAGOS STATE GOVERNMENT
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026