Lagos State Police Command say dem gbab one scrap iron dealer, and im friends, say wey dem chout iron damage, iron damage na pipo dem dey kidnap, dey damage pipo peace.
Lagos Police Commissioner, Fatai Tijani, naim dey break dis news on Tuesday give journalists for dia headquarters for Ikeja.
According to di senior officer, di iron damage guy even fake im own kidnap because he wan use format take acollect 1.5 million naira from im oga .