Lagos

Lagos Police start stage three of Operation Kòs’àyè

todayJuly 20, 2026 7

Background
share close

By: Esther Daniel

Lagos State Police Command don officially start di third phase of Operation Kòs’àyè, wey mean “No Hiding Place for Criminals,” to tighten security across di state.

Police tuk, tuk, CSP Abimbola Adbisi, announce di operation on Monday during a briefing wit journalists for di Lagos State Task Force office for Bolade, Oshodi.

According to di senior woman, Di operation na based on  di Inspector General of Police, Tunji Disu commad, to follow up jaguda boys doing for di obodo lagos.

Adebisi  also advise residents make dem stay away from crime and continue to support security agencies wit useful information to help keep Lagos safe.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds