Lagos

Lagos Residents Cry Out Say Dirty Dey Smell

todayJune 15, 2026 4

Background
share close

Plenti residents for Ikotun, Idimu, Ejigbo and Egbeda area of Lagos don cry out say dirty dey smell dem despite gornment effort to clear waste.

Lagos Waste Management Authority bin say dem remove 418,500 tonnes of dirty for across di state for May, wey average 13,200 tonnes every day.

According to aproko pipo wey go touchlight one Industrial chemist, Harrison Chinaka, say dirty for Alimosho area dey wey fit cause serious health and environmental wahala.

Chinaka say, di dirty dey smell, calling on relevant authority to con clear di area

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds