By: Alice Iduh
Your reward na heaven e dey nor be for 9ja army say, Chief of Army Staff, Lieutenant General Shaibu Waidi don enter area for lagos dey hail, hail 81 Division soldiers dem take quickly stop coup wey wan bin shelle for Republic of Benin.
Waidi give di commendation during him first visit to di division headquarters for Victoria Island.
E talk say di soldiers’ fast action help protect democracy for di border and encourage dem to always dey gallant.