Lagos

LAWMA Close Over 25 Buildings Say Dem Dey Dirty Lagos

todayOctober 13, 2026 6

Background
share close

Lagos waste management pipo, don carry dia hammar knack, beta  akpako untop over 25 buildings, including one filling station, lock everywia for  Ago Palace Way, Okota, Lagos, say na dem dey make lagos dey smell.

LAWMA oga Director, Dr Muyiwa Gbadegesin, naim by himself lead di operation with hin street sweepers naim dem take package di clearing

Dem also kramp some boys wey dey use dia small barrow dey park dirty for 5k perload.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds