WASTE MANAGEMENT

7 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

LAWMA Go Arrest Pipo Wey Buy From Roadside sellers

By: Mariam Ajayi Lagos Waste Management Authority, don warn say anybody wey buy goods from traders wey dey sell for road go face arrest and prosecution. LAWMA Managing Director, Dr. Muyiwa Gbadegesin, announce dis for im office, say di new enforcement go target both illegal traders and pipo wey dey buy from dem. E explain say di action dey follow Section 151(2) of Lagos State Environmental Management and Protection Law […]

todaySeptember 14, 2026 6

Lagos

Sanwo-Olu Declare Small State of Emergency On Top Dorti Mata for Lagos

By: Ayobami Dada Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don declare wetin e call “small state of emergency” for waste management across Lagos. Sanwo-Olu declare dis one as e dey inspect Olusosun dumpsite for Ojota, where Deputy Govo, Dr Obafemi Hamzat, and Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, follow am go. Di inspection na to find out di problem wey dey affect work for di dumpsite and hin kon […]

todaySeptember 10, 2026 7

Lagos

ADC Candidate Blasts Lagos Over Rising Waste

By: Kofoworola Olayinka ADC candidate Ayodele Adio don slam Lagos Gornment over worsening waste management across di state. Adio talk say gornment suppose don plan for rising waste based on population growth, urbanisation and business activities. Im react to Deputy Govo comment say waste operators dey handle more refuse dan dem expect. Adio call for betta waste planning, modern collection systems, recycling and stronger gornment accountability. SEO tags: Ayodele Adio, […]

todayAugust 13, 2026 19

Lagos

Gateman Pack Full Dorti Throway Inside Gutter

Di Lagos state government don gbab one man wey dey throway dorti inside gutter for No. 18 Oluoga Ikorodu on Tuesday. Dis one dey for inside video wey di commissioner for environment and water resources, Tokunbo Wahab post for Instagram on Tuesday. Inside di video, Mr John Ehidreme, wey be gateman for one school carry one full bin of dorti dey pour am inside gutter, another woman sef no carry […]

todayJuly 14, 2026 18

Lagos

Lagos Gornment Arrest Mama Wey Send Her Pikin Go Pour Dirty Inside Gutter

By: Yusuf Abuh Lagos State Gornment don arrest one woman, Mrs McCarthy, for No. 56 Adaranijo Street, Pedro inside Shomolu on Monday, after she send her pikin go pour dirty inside covered gutter. Lagos State Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, wey disclose dis arrest on top im official X account, warn say any parent wey dey push their pikin to break environmental laws go face heavy punishment. […]

todayJuly 14, 2026 11

Lagos

LAWMA, stakeholders don join head to plan how Lagos go clean well-well

Lagos State Waste Management Authority (LAWMA), wey join body with Proganics Limited for Lagos this weekend, don unveil big plan for organic and food waste to the lowest level. Dis move go still help boost recycling work and support the state climate change goal. As dem announce the plan for one-day stakeholders' forum wey carry the theme “Feeding the Future: Sustainable Organic and Food Waste Solutions for a Cleaner Lagos,” […]

todaySeptember 23, 2025 41

Lagos

Lagos Call On Stakeholders To Join Body Tackle Construction Waste Wahala

Lagos State Government don call on construction companies, property managers, and all di people wey dey involved for building work make dem join body help tackle di wahala of waste wey dey come from construction, demolition and disaster activities. For one stakeholders’ forum wey happen on Tuesday, Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, talk say Lagos dey urbanize fast, and if everybody no cooperate, di environmental impact go […]

todayAugust 27, 2025 60

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds