Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
UN Secretary-General António Guterres don sama warning say di war wey United States and Israel dey fight Iran don dey out of hand.
Im yarn dis on Wednesday for New York, say e dey urge all sides make dem step back and try settle di mata wit diplomacy.
Guterres explain say di conflict don spread pass wetin leaders bin expect, and e fit cause plenty suffering and economy wahala.
E sti press tuk oh, say chance still dey to make peace happen if leaders sit don tuk about di mata.
Written by: Ridwan Agbomeji
antonio guterres IRAN middle eas war US
todayMarch 25, 2026 11 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026