Childrensis For Iran Don Resume School
Pikin dem for Iran don return school on Wednesday after months wey war for Middle East force schools to close, including one attack on school wey kpai about 150 pipu. For Minab on Wednesday, Iran Vice Presido for Science and Technology, Hossein Afshin, ring school bell to mark di start of di new term, while Presido Masoud Pezeshkian hold di official welcome ceremony two days earlier before e travel go […]