Sport Yarns

Manchester City Appoint Enzo Maresca As Dem New Coach To Replace Pep Guardiola

todayMay 26, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Manchester City don confirm say dem don appoint Enzo Maresca as dia new head coach, and di deal go run till June 2029.

Maresca dey replace Pep Guardiola to start new levels for Etihad Stadium after the two sides agree on everything.

The 45-year-old Italian coach go take over first-team work immediately and im go also join hand arrange the players wey the club go buy before the new season start.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds