Sports

Mbappé Score Brace As France Beat Senegal

todayJune 17, 2026 7

Background
share close

Unto world cup update, France don go show Senegal pepper, wining dem 3-1 for Group I World Cup match wey hapun for New York/New Jersey Stadium on Tuesday.

Kylian Mbappé score two goals, including correct long-range strike for 96th minute, take make hin total World Cup goals reach 14 and also become France highest goal scorer with 58 goals.

Bradley Barcola con add another goal for France, while Senegal manage score late consolation goal through Ibrahim Mbaye.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds