FRANCE

7 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

Spain Shock France, Enter World Cup Final

By : Jolayemi Olajide Spain don shock World Cup favourites, France, beating demĀ  2-kondo victory on Tuesday to book dia place for the final of di tournament. Mikel Oyarzabal first-half penalty and Pedro Porro second-half goal naim hellep di European champions secure the win for AT&T Stadium, Texas. Spain, wey win the World Cup for 2010, go now face either Argentina or England for Sunday final in New Jersey.

todayJuly 15, 2026 8

Sports

Mbappe And Olise Shine As France Brush Sweden

By: Yusuf Abuh France pull weight for World Cup as dem beat Sweden 3-0 on Tuesday to enter tdi round of 16 match where dem go face Paraguay. Kylian Mbappe score two goals inside di heavy match inside MetLife Stadium for New Jersey, and di first goal enter small time before half-time after France hit post two times. Michael Olise ball wetin nor good, for di match as na im […]

todayJuly 1, 2026 27 1

Sports

Na Mbappe Vs Haaland As France Jam Norway

France and Norway go face each oda for crucial World Cup Group I match on Friday, as Kylian Mbappe and Erling Haaland prepare for big goal battle. Mbappe and Haaland don score four goals each for di tournament, just one goal behind Lionel Messi wey get five. Di match go happen for Foxborough near Boston, and di winner fit finish top of di group. France get small advantage because of […]

todayJune 26, 2026 10

Sports

MbappƩ Score Brace As France Beat Senegal

Unto world cup update, France don go show Senegal pepper, wining dem 3-1 for Group I World Cup match wey hapun for New York/New Jersey Stadium on Tuesday. Kylian MbappĆ© score two goals, including correct long-range strike for 96th minute, take make hin total World Cup goals reach 14 and also become France highest goal scorer with 58 goals. Bradley Barcola con add another goal for France, while Senegal manage […]

todayJune 17, 2026 11

Sport Yarns

Senegal senior man football tuk, tuk share moral for France vs. Senegal world cup game

By : Jolayemi Olajide Say like dis now, di America, world cup dey hot, As Senegal ready to jam France for dia 2026 World Cup opener. According to di tuk tuk person for Senegal football, Ousmane Sonko, dis match be like two African side playing demsleves and dat di game get deep meaning for football. Sonko explain, say based on the plenty African players wey dey inside French squad, Sonko […]

todayJune 16, 2026 9

obodo oyinbo

Britain, France And 30 Countries Dem To Join Bodi On Top Strait Of Hormuz Marras

Britain and France wan hold meeting dis week for Europe with about 30 countries to hellep reopen di Strait of Hormuz. According to Britain defence official rob mind with tori pipo,Ā  di join bodi doings go include top officials from Britain, France, Germany, Italy, Japan and Netherlands and 24 other countries. Say Britain top military oga, Richard Knighton, don already meet di first six countries plus Canada on Sunday for […]

todayMarch 25, 2026 25 1

International

French Government Fall After Prime Minister Wey Don Dey Nine Months Comot Office

French lawmakers for Monday vote make dem sack Prime Minister FranƧois Bayrou, this one cause fresh political wahala for the country as e dey face rising economic problem and tension for international matter. Total 364 MPs vote against Bayrou while 194 support am after Bayrou call the vote try push through unpopular €44 billion ($51 billion) savings plan wey include scrapping two public holidays and stopping government spending increase. Bayrou […]

todaySeptember 9, 2025 31

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds