Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Ministry of Solid Minerals Development don clear air say no be true tuk, say gornment build gold refinery for Lagos, wey go violate federal character principle.
Northern Elders Forum (NEF), through dia tuk tuk, Professor Abubakar Jika Jiddere, yarn on Monday say, di refinery wey dey Lagos dey unfair to North.
But di ministry, through Special Assistant on Media to di minister of solid minerals, Segun Tomori, tuk say, di refinery na private project company, dey run am, e no concern gornment at all.
According to di Ministry, NEF yarnings, na just haters tuk, and dat, dem dey make clear to stop pipo from spreading wrong information.
Written by: News Author
Lagos Gold Refinery LAGOS STATE GOVERNMENT Ministry of Solid Minerals Private Sector Project
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025