JOSE MOURINHO

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Mourinho Back England To Win 2026 World Cup

By: Yusuf Abuh Real Madrid coach Jose Mourinho drop micro soft word  say England get strong chance to win the 2026 FIFA World Cup. Mourinho tell Beast Mode On Podcast say e believe England get the quality to carry the World Cup trophy. England start dia campaign with 4-2 win over Croatia before dem play 0-0 draw with Ghana for Group L. Dem go play Panama for dia final group […]

todayJune 26, 2026 30

Sports

Fenerbahce Don Sack Jose Mourinho

Turkey club Fenerbahce don sack their Portuguese coach Jose Mourinho on Friday, just two days after dem commot for Champions League playoffs as Benfica knack dem commot. Fenerbahce announce the sack for short statement wey dem drop say: “We don part ways with Jose Mourinho, wey don dey serve as head coach of our professional A team since the 2024-2025 season. We thank am for wetin e do for our […]

todayAugust 29, 2025 23

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds