OBODO NAIJA

Naija Go Put National Interest First for UN Meeting

todaySeptember 21, 2026 1

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Vice Presido  Kashim Shettima don reach New York to represent Presido Bola Tinubu and lead Naija delegation for di 81st United Nations General Assembly.

Shettima say Naija go follow dia national interest and support multilateralism as e dey meet world leaders for di UN meeting.

E also say Naija go push for reforms wey go make global institutions more fair, representative and responsive to today economic and population realities.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds