Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oga Minister of Health, Muhammad Ali Pate don meet Airbus for France to discuss how Naija go get emergency medical helicopters.
Dis move follow green light from Presido, Bola Tinubu plans to build beta nationwide emergency response system.
For Lyon, Pate visit air ambulance facility and explain di plan, saying e go hellep improve health services.
Written by: News Author
Air Ambulance Nigeria Airbus France Emergency Medical Services Nigeria Federal Government Nigeria Nigeria Aviation
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026