By : Jolayemi Olajide
Di National Association of Proprietors of Private Schools (NAPPS) for Oyo State don comot hand flat from the protest wey dey happen for Ibadan over the security wahala inside the state.
Oga of di private schools, Olukonle Fajobi naim soroshoke to tatafo, so though di mata dey pain dem and dat portest nor be di answer to di situation.
He con stand strong say make everybody chill because to sit at home, say dem fit sit down align matas with di gornment agencies, na the only way to get solid security for the communities last-last.