Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Di Nasarawa State Govment don beg lecturers wey dey strike for state tertiary schools, say, make dem stop dia action so negotiation fit continue.
Joint Unions of Nasarawa State Tertiary Institutions (JUNSTI) don enter strike since December 29, 2025 because govment never pay full new minimum wage.
Senior Special Assistant to Govo Abdullahi Sule tuk say di strike fit affect students as schools suppose don resume.
E beg dem make dem suspend di strike make govment fit meet dem for negotiation again.
Written by: News Editor 1
lecturers call off strike Nasarawa government news Nasarawa lecturers strike Nasarawa state updates Nigeria education news Nigerian universities strike
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025