OBODO NAIJA

NDC Stop Sale Of Presidential Form For 2027 Elections

todayMay 18, 2026 10

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Di Nigeria Democratic Congress don announce say dem don close sale of Expression of Interest Form for presidential aspirants ahead 2027 general elections.

Dis na according to statement wey National Secretary, Ikenna Enekweizu, sign for Abuja on Monday.

Di party still extend deadline for State House of Assembly, House of Reps, Senate and governorship aspirants, say dia form collection go reach May 24, 2026.

Dem also tuk say screening of all aspirants wey don buy and complete form go start Tuesday and go end May 26.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds