Lagos

NDLEA Burst Colos And Heavy Drugs Inside Cargo Across States

todaySeptember 14, 2026 4

Background
share close

By: Mariam Ajayi

National Drug Law Enforcement Agency, wan scarra plans for boys, say dem don gbab boys with  loads collos, wey dem hide  inside  music speakers, loaves of bread.

NDLEA spokesman Femi Babafemi naim dey porporly dis mata  on Sunday.

Say dia operatives catch two packages of Colos wey dem send from United Kingdom, plus another two parcels wey dem pack put inside big sound speakers for Lagos motor park.

For Murtala Muhammed International Airport for Ikeja, officers intercept one UK-bound cargo wey load 27 parcels of Colos weighing 32.20kg, coming, after dem arrest at least seven suspects connected to dis dirty business.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds