NDLEA Burst Colos And Heavy Drugs Inside Cargo Across States
By: Mariam Ajayi National Drug Law Enforcement Agency, wan scarra plans for boys, say dem don gbab boys with loads collos, wey dem hide inside music speakers, loaves of bread. NDLEA spokesman Femi Babafemi naim dey porporly dis mata on Sunday. Say dia operatives catch two packages of Colos wey dem send from United Kingdom, plus another two parcels wey dem pack put inside big sound speakers for Lagos motor […]