Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Nigeria Football Federation (NFF) don inaugurate ogbonge Electoral Committee and Electoral Appeals Committee yesterday for their secretariat for Abuja.
Dem pick 12 pipo for di two committees, as seven go serve for Electoral Committee while five go handle Electoral Appeals Committee work.
Say na NFF president, Ibrahim Gusau, lead di inauguration dey yarn after dem approve di committees during last week Extraordinary General Assembly say na to stabilize naija football.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026