OBODO NAIJA

Northern Igbo, Women Ulama Back Tinubu 2027

todaySeptember 15, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Bola Tinubu second-term project don gather heavy momentum as two strong forces from North jump enter motor-park to register full loyalty for e 2027 re-election bid

Di Igbo Political Movement across di 19 northern states plus Abuja swear heavy oath say dem go mobilize no less than two million solid voters to drop ballots give Tinubu and all e APC boys

And also Kaduna State Governor Uba Sani sef fry mouth say  Northern women Islamic scholars, wey dem dey call Ulama, don fire support for baba Seyi.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds